I won’t impress people because of Instagram likes -Nkechi Blessing
Actress, Nkechi Blessing Sunday has said she won’t leave all her family responsibilities and start dashing money just because of Instagram likes.
In a post on Instagram on Thursday, she stated that she is not sure she told anyone she was a billionaire, adding she wont allow hunger to kill her mother.
“I no know how una Dey see me for this Instagram ooo🙄 So I will leave all the family responsibilities in front of me and start dashing money around? Like impressing people cus of likes? Money wey no Dey? Make hunger kill my mama? Haba!! Not sure I told anyone I was a billionaire oooo..You see all of us nothing diff, Cus ide show for your screen? Me wey still Dey Find who to beg money as ide? I don’t claim what I am not ooo…Make God sha Dey cover Everybody secret🙏…..IRE ooooo❤️ Btwn @rhiks_herbs Be doing wonders to my body🔥🔥 #igboliciousbabe👑💯”